LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

TEARS OF THE SUN

•

2023

Control

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Control, control
Lose control
(GMK boutta make that dough)
Control, control
Control, control
Lose control

I got a couple tricks up my sleeves, yeah
Anything you want I can be
Aje if you tell me strip, I am gon strip
Anything you want me to do
I got a thing in the NYC
The charger no be regular, the charger Type-C
My baby, show me, show me, show me ṣege
Baby, remove the blues
O ya shift to reggae
Ye ah

E don happen o, e don happen o
For my bed o
Baby bad e o, baby bad e o
No contest e o
You know say me, I no go kiss and tell o
Me and my guys, we dey for hotel e o
Twenty niggas moving like we be cartel o
Baby, you I seek, yeah

Ṣe tori yẹn? eh
Baby you judi ah-ah-ah
Ṣe tori yẹn? eh
Baby you judi ah-ah-ah

Shake it, shake it
Shake what your mama gave you
Don't be scared
Bend what your mama gave you
Ntoi to the haters who dey wey no like you
Ntoi to the haters wey wey no send you
You, you
Baby, you know you are a baddie
Even my guys dem dey call you my chargie
Pull up to the crib, follow me to the party
From the party we go to the bedroom

Ye, ah
E don happen o, e don happen o
For my bed e o
Baby bad e o, baby bad e o
No contest e o
You know say me, I no go kiss and tell o
Me and my guys, we dey for hotel e o
Twenty niggas moving like we be cartel o
Baby, you I seek, yeah

Ṣe tori yẹn? eh
Baby you judi ah-ah-ah
Ṣe tori yẹn? eh
Baby you judi ah-ah-ah

WRITERS

BRANAN MURPHY, ROSS KING, STEVE FEE

PUBLISHERS

Lyrics © Universal Music Publishing Group, Capitol CMG Publishing

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

TEARS OF THE SUN

2023

01

YBGFA

Teni

02

Popo

Teni

03

Capricorn & Taurus

Teni

04

Jalingo

Teni

05

Holy Matrimony

Teni

06

Lanke

Teni

07

Yaya Toure

Teni

08

Banga

Teni

09

Control

Teni

10

Ino

Made Kuti, Teni

11

No Days Off

Teni

12

Devil Dance

ODUMODUBLVCK, Teni

13

Malaika

Teni

14

Apata

Teni

15

Mecredi

Tayc, Teni

16

How

Teni

From This Artist