Hey hey hey wan ti mu na de
Please don’t leave me baby
Baby I love you I love you yeah yeah
Baby girl me I be loving you so
The way you just dey bend down low
Anytime I am with she make my head dey swell yeah
With you I wanna dwell yeah
Now she’s forming Don Jazzy (Leggo)
The way you dey bend down low
Dey make everybody dey bend down low
Anywhere you go na me want to go
Anywhere you go me wan follow you go
Please don’t leave me baby
Please don’t leave me baby
Please don’t leave me baby
My baby girl me a be loving you so
I will never never let you go (Leggo)
My girl so fine like o ti muna de
Me no care what dem say me wan be with you
Me no care what demma say
Please don’t leave me baby
Please don’t leave me baby
Please don’t leave me baby
Now she’s forming Don Jazzy