LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Epiphany

•

2014

Dance Hall King

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Una dey feel me again
The people wanna hear me again
Dance hall king dey here hey
Say the people demma won know my name

Dance hall king now step inna the place
People dey move out of place
Dance hall king ya fit step ina the place
The people they ran out of place

Rom popopom
Everybody jumpompom
See all my ladies rom popopom
See all my girlie oh dem popopom

Everybody feel me again
Everybody holla my name
Thе people demma shouting my namе
Dem say me I too much inna the game

See they won take me out of place
Dem try but they cannot displace
Number one chilling at this place
Enough dance hall that is my place

Every time I come me get my space
Dem say the boy e don crase
Everytime I come I dey make dem dey crase
The People dancing like say dem blaze

I say rompopopom
See all my girl chochochom
See all the people jumppopompom
See everybody they ropopopom

Dance hall king now step ina the place
People they move out of place
Dance hall king ya fit step ina the place
The people they run outta place

Rom popopom
Everybody jumpompom
See all my ladies rom popopom
See all my girlie oh dem popopom

See demma feel me now
Demma know me
Everywhere me go the people demma fi a love me
And the style I bring the people demma fi accept it

Sanko see the people demma chop it
Chop it on a give it
Dance hall me keep it
They call me do it
And the people demma love it
Follow me follow me like girls demma fi chop it
Ah ha, and the style I do dem give it

I say rompopopom
Tell all the girls dem jumppopopom
Mama and papa jumppopompom
I dey make the people dey jumpopopom

Dance hall step ina the place
People they move out of place
People they cannot replace
And me time back them na so dem chase

Dem wanna chase they cannot replace
The number one that is my place
Dance hall king, yes that is my place

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Epiphany

2014

01

Bow Down

Timaya

02

Sanko

Timaya

03

Lai Lai

Terry G, Timaya

04

Love (My Baby)

Timaya

05

Gbagam

Deetii, Phyno, Timaya

06

Bad Man Tin

Timaya

07

It's Allowed

Timaya

08

Girls Dem

Patoranking, Timaya

09

Happy

Machel Montano, Timaya

10

Dance Hall King

Timaya

11

Bother Me

Timaya

12

Pain

Timaya

13

Overflow

Olamide, Timaya

14

Behind Me

Timaya

15

Eshe

Timaya

16

Appreciation

2face, Timaya

17

Hold Me Now

Timaya

18

Ukwu

Timaya

19

Ekoloma Demba

Timaya

20

Bom Bom Remix (Bonus) [feat. Sean Paul]

Timaya

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist