LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Celia

•

2020

Park Well

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
SperoacHBeatz

Early mor mor na your phone i dey call, baby
Two-four-seven, baby you I dey want, baby
Wallai, no yawa for you, baby
Chai park well and balance well for me, yeah

Baby, baby, oh baby baby, baby
Baby, baby, oh baby baby, baby
Yeah, yeah, yeah, oh baby
Baby, baby, oh baby
Chai park well and balance well for me, yeah

Yeah, yeah baddest
Ba ba ba balance well for me

No time for chitchat
I want you to pull me closer, baby
Oh, I miss you, I can't lie
We don' build love wey
Distance no fit corrupt no yawa, no yawa, oh
Baby, tell me no yawa, oh
Park well and balance well for me

Yeah, I know say things, no balance
But you don' try for me, yeah, yeah
And I go give you joy
'Cause I know strong man go dey for me
Seven for you, eh no go give you story
When I give you story, nah
So park well and balance well for me, yeah

Baby, baby, oh baby (yeah, yeah, yeah)
Baby, baby (yeah, yeah, yeah)
Baby, baby, oh baby (yeah, yeah) baby, baby
Yeah, yeah, yeah, oh baby
Baby, baby, oh baby
Chai park well and balance well for me

Baddest

Park well and balance well for me

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC, CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Celia

2020

01

Save My Life

Tiwa Savage

02

Temptation

Sam Smith, Tiwa Savage

03

Ole

Naira Marley, Tiwa Savage

04

Koroba

Tiwa Savage

05

Bombay (feat. Stefflon Don & Dice Ailes)

Tiwa Savage

06

Dangerous Love

Tiwa Savage

07

Park Well

Davido, Tiwa Savage

08

Us

Tiwa Savage

09

FWMM (F*CK With My Mind)

Tiwa Savage

10

Pakalamisi

Hamzaa, Tiwa Savage

11

Attention

Tiwa Savage

12

Glory

Tiwa Savage

13

Celia’s Song

Tiwa Savage

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None

From This Artist