LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

A Street Kid's Diary (Disk 2)

•

2026

Gentleman

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Gentleman
Gentleman
Gentleman
Gentleman

No be me go come dey dengbe
No be me go come dey mumu
No be me go come dey bolo 24\7
I dey ball o

Me wey be say owo ni monwa kilode I don't know her
Pretty ladies dey for London wonni pawon o dun gan (eshe o)
Sexy, sexy, sexy when she stepped in headache
Other guys je chenking
Her body nah engine elele

Shey kin shey kin shey kin shey kin shey kin
Gentleman
Shey kin shey kin shey kin shey kin shey kin
Gentleman
Oni kilode you too dey para Timmy
Gentleman
Every time she wan dey see me see me
Gentleman
Sinmi je n si mi
Ko ma je n simi
Sinmi je n si mi
Ko ma je n simi

Everybody lon ba
Everybody lon gbo
Everybody don double hustle eh
Everybody no dull
Everybody no well
Everybody know the boy
Every body call am ime
Everybody say nah goat

Collect my money I collect am
Tori won bayi I correct am I want the kele I collect am
Bad energy disconnect am
Gbemi so ri e gan
Baby no leave me joor
Baby no leave me joor
Wetin you give me chop

Shey kin shey kin shey kin shey kin shey kin
Gentleman
Shey kin shey kin shey kin shey kin shey kin
Gentleman
Oni kilode you too dey para Timmy
Gentleman
Every time she wan dey see me see me
Gentleman
Sinmi je n si mi
Ko ma je n simi
Sinmi je n si mi
Ko ma je n simi

Everybody lon ba
Everybody lon gbo
Everybody don double hustle eh
Everybody no dull

WRITERS

Timileyin Sulaimon, WiiLii

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

A Street Kid's Diary (Disk 2)

2026

01

Eyes On Me

Tml Vibez

02

Delilah

Tml Vibez, Vory

03

Hello

Tml Vibez, Victony

04

Poku

Tml Vibez

05

Diamond or Gold

Tml Vibez

06

Gentleman

Tml Vibez

07

Shuperu

Ayo Maff, Shoday, Tml Vibez

08

SHON PE (Count Your Money)

Tml Vibez

09

Track 9

TML Vibez

10

Track 10

TML Vibez

11

Track 11

TML Vibez

12

Track 12

TML Vibez

13

Eko

Blaqbonez, Tml Vibez

14

Sexy Mama

Mavo, Tml Vibez

15

Burst My Head

Tml Vibez

16

Track 16

TML Vibez

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist