LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Stubborn

•

2024

Ba$tard, Don't Be Silly

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
See I no play
See I no play with my zero
Two
Fifty
Five

Sakama, sakamaje
Hmm na sakamaje
Agama
Agama head e no read pass my eye
Ayy
Sakama, Sakamaje
Hmm na Sakamaje
Middle man don dey follow me play oh
Abeggi count my money

Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard don't be silly

See I no play
See I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you delay with my zero
Ayy

Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly

Hustle, pray and hustle
Pray and hustle
My combo
One road to egbeda with danfo
My Dunlop oh
You know see bum bum
Wey balance for my motto? Na lambo
They no fit stop us
We no come here with borrow shoe
The security, wey follow me for back
Never smile for one hour
See immunity wey I get
Who go touch me, I swear no go die normal
Sability
Who you sabi wey sabi pass
As I sabi
Hmm hmm
Na trinity, wey cover my back
You know say u no dey fight normal

Ozugbo, ozugbo, ozugbo
Sharp sharp, one two three
Zero zero zero
Bastard don't be silly

See I no play
See I no play with my zero
I cannot suffer this life iyo
So make you delay with my zero
Ayy

Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly
Sharp sharp, one two three
Bastard don't be silly

WRITERS

Oluseni Paul Oyinola, 255, Charles Malo Josek, Chuma Hoodini Nwokik, Louis Amon Josek, Anthony Ebuka Victor, Guy Solomon Josek

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Stubborn

2024

01

Oshaprapra

Shorae Moore, Victony

02

History

Victony

03

Ludo

Shallipopi, Victony

04

Anita

Victony

05

Everything

Victony

06

Risk

Victony

07

Tiny Apartment

SAINt JHN, Victony

08

Slow down

Teezo Touchdown, Victony

09

Stubborn

Asake, Victony

10

Kolo (Kolomental II)

Victony

11

Ba$tard, Don't Be Silly

Victony

12

Pier 46

KTIZO, Victony

13

Sunday School

Victony

14

Street Affair

Victony

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Coarse Language

From This Artist