I dey pity my ops, stubborn
You see my white stainless
No let them crucify you (crucify you)
Jesus don do the work already (work already)
You know the streets don't count your good oh (your good oh)
One mistake dem go use am judge me oh (use am judge me oh)
When nsogbu gae bido owu, so so mu ò gae bido nisi oh
Whеn nsogbu gae bido owu, so so mu ò gae bido nisi oh
Everyday me I stand gidigba
If e no be money me no want you to chat me
The credit alert plenty fill the account
When I no get na nose stopper I plan proper
Now I make everybody hands up like I be olopa
Money dey here to shop am
Money plenty for the bank, baby chop am
Big belle, if I get am you go rub am
Drop am, make e no be like you dey log out
Whine am small as odogwu dey rock am
Make only me be the one wey dey pump am
Pump am till you taya, you go drop am