From the very very first time when my body jam you girl
Abi na because you dey smell nice or the type of eyes you get
Make you know say you gat a hold on me
The girl of my dreams sor sor gi
Baby odikwanu possible to see you again
Weather for two baby where are you
Can't you see the way that I'm missing you why
You making me dey fumble I dey tumble I dey lose my mind
Tell me how to make you realize
When a strong man dey do totori aaa chai
Baby wetin be the thing wey you put for my body
Na lovinjitis eeh nah nah
That thing wey dey officially make me misbehave
Na lovinjitis eeh nah nah
Baby wetin be the thing wey you put for my system
Na lovinjitis eeh nah nah
The same thing wey dey normally dey do me totori aaa
Na lovinjitis eeh nah nah
Ewo ewo e dey do me somehow
Ewo ewo gwanu mu eh gwanu mu eh
Ewo ewo my body dey do me somehow
Je veux me perdre dans le flow de tes mots
Être enivrée par l’odeur de ta peau
Chérir chaque instant passé dans tes bras
Baby désormais je n’appartiens qu’à toi
Tu pourras faire ce que tu veux de moi
Je te donne mon cœur mon âme
Pour tes caresses j’emploierai tous mes charmes baby
Et je frissonne au son de ta voix
On est seul au monde les sentiments m’inondent
Je ne passerai plus un instant loin de toi why
Je te suivrai où tu voudras
Jusqu’à ce que j’en perde le nord
Je te dirai encore et encore
Que ma vie n’a plus d’importance quand mon corps s’éloigne de ton corps
Près de toi tout s’emballe je ne peux plus résister
Na lovinjitis eeh nah nah
Perdue dans le brouillard je n’essaye plus de lutter
Na lovinjitis eeh nah nah
Je m’envole avec toi dans un tourbillon de baisers
Na lovinjitis eeh nah nah
Tu occupes mes rêves et chacune de mes pensées
Na lovinjitis eeh nah nah
I'm the one who's searching
You're the one I'm calling
Other guys dey halla for your swagalicious fire
Sunny day or rainy day no matter the forecast oo
Omalicha mu na gi ga ebi oooh
Baby pour toi je ferai beaucoup de sacrifices
Je serai ta muse baby je serai ta miss
Je rendrai réel le moindre de tes délices
Je serai à toi jusqu'au bout de la nuit lovinjitis
Yeah yeah eh eh aah oo baby oo doctor gwam ihe m ga eme
See my temperature rising aaa aaa
Na lovinjitis eeh nah nah
Na lovinjitis eeh nah nah
Whenever you see me dey act like olodo
Na lovinjitis eeh nah nah
Whenever you hear me dey shout okoko
Na lovinjitis eeh nah nah
Ewo ewo you dey do me somehow
Ewo ewo gwanu mu eh gwanu mu eh
Ewo ewo baby give me some more baby give me some more
Come on baby give me some more baby dey do me somehow