Because that liberates, love liberates
It doesn't just hold, that's ego
Na, na, na, eh-na, na, na, na
Every day, I say every day
All my brother we dey pray too
Every day, I say every day
But my brother, we dey play yo, oh
Rotate this kind low wait
Wey dey make me grab my J and Moët o
And I wan do the things wey I go forget
And when I'm down when I feel like no way o
And when I feel like everything ko pe o
I be G, I be one man mopol
But I still dey for my brothers 'til we throwaway o
Shey tonight I need ileke to gba na
I go run am bumper to bumper na
For the life I dey live, I need your love
baby, come through body to gba na
For the life on the road is rough on top
Take a shot make we burn am, all night long, yeah
Never say things I don't know, no, no
If I take things I fit jogodo
So I just stay on a low, low, low
As long as say kpa dey for shokoto
Every day, I say every day
All my brother we dey pray too
Every day, I say every day
But my brother we dey play yo, oh
Tell me who I go ask bayi
As a romantical make I like see you
Yeah, the life wey we live no be casino
Na the life wey we dey play now I be Gatsby
Na so we dey for the street, now e gats be o
And the girl dem dey pray for the mandingo
I want the black skin girl and the light skin
Money cause tsunami, make you dance for daddy
Things wey I get say my girl you know reach
With the life on the road, we dey go as e go
Pray we no stop, yeah, we dey on the road
Shey tonight I need ileke to gba na
I go run am bumper to bumper na
For the life I dey live, I need your love
Every day, I say every day
All my brother we dey pray too
Every day, I say every day
But my brother we dey play yo, oh