LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Morayo

•

2024

Pray

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ọmọ, na long thing
You see, I no fit tell you everything I don see
Remember time when the money no dey come quick?
All of a sudden, see as dem dey rush me
I pray to God say my matter no go lost key
Back to the dungeon, make I tell you something
No be say I never suffer for this country
But at the same time, sapa no go touch me

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue
When I get nothing but the vibеs and my crew
And all the lyrics and my flows, and the strеaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why we can never lose
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

Àigbọ́fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, awa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

Year 2011
Lil prince move to a whole 'nother level
Starboy Wizzy, I been known from the get-go
Never forget, oh, I no be your set, oh
So, when you see me, drive by
I no dey let opportunity pass by
Na double six if na God throw dice
Ka ṣa ma gb'àdúrà, ká má prosper

So, I dey supply the gbedu
I move from Shitta, enter Christ Avenue
When I get nothing but the vibes and my crew
And all the lyrics and my flows, and the streaming don dey turn revenue
Many things you never knew
They steady wonder why we can never lose
So, we go shayo tonight, catch cruise
Mama call me, "Ayo Balogun, they can never find another you"

Àigbọ́fá là n w'òkè
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
And Jah make a way for me
Run to bàbá l'oke
I know my mama pray for me
And I know the heavens dey for me
Jah make a way for me

Yeah, ko de ṣe dán dán
Na who get money wey dey turn up
Ọmọ, àwa je lo
We elevate 'til the sun up
Mm, ko de ṣe don don
Every day, say na blessing
Ọmọ, àwa jẹ ló
We elevate 'til the sun up

WRITERS

Ayodeji Ibrahim Balogun, Alastair 'AoD' O'Donnell, Richard Isong, Samuel Awuku

PUBLISHERS

Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music, Warner Chappell Music, Inc.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Morayo

2024

01

Troubled Mind

Wizkid

02

Karamo

Wizkid

03

Kese (Dance)

Wizkid

04

Bad Girl

Asake, Wizkid

05

Time

Wizkid

06

Piece of My Heart

Brent Faiyaz, Wizkid

07

Break Me Down

Wizkid

08

Bend

Wizkid

09

A Million Blessings

Wizkid

10

Après Minuit (Apres Minuit)

Tiakola, Wizkid

11

Bad for You

Jazmine Sullivan, Wizkid

12

Soji

Wizkid

13

Don't Care

Wizkid

14

Slow

Anaïs Cardot, Wizkid

15

Lose

Wizkid

16

Pray

Wizkid

From This Artist