LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mama Africa (The Diary of an African Woman)

•

2016

Baby's Back

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
Under de sun and rain (I got my baby's back)
Even if they call him names (I got my baby's back)
My baby sugarcane (I got my baby's back)
Sweety sweety sugarcane (I got my baby's back)

Baby no lele (Lele)
Na you want nole (Lele)
Many dey for lane ooo
But na you I'm taken
We don bond oo
E de hard to break us oh
We don pass girlfriend oh
I will be your wife faking

Edugo
A go follow you cross any river
Edugo
My love no be felele na beef na
Edugo
You love e sweeter e beater
Edugo
Our contract na forever

I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
Under de sun and rain (I got my baby's back)
Even if they call him names (I got my baby's back)
My baby sugarcane (I got my baby's back)
Sweety sweety sugarcane (I got my baby's back)

E sobu serious oh
O serious oh
Dem dey envy us
See us dem dey jealous
Awanobu serious oh
O sope sugarious oh
Dem go don talk nonsense tire
To separate us (Oh yes)
Nothing do us (Oh yes)
Nothing do us (Oh yes)
No matter how they try
Dem no go fit government us oh (Oh yes)

Edugo
A go follow you cross any river
Edugo
My love no be felele na beef na
Edugo
You love e sweeter e beater
Edugo
Our contract na forever

I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
I got my baby's back oh
I got my baby's back
Under de sun and rain (I got my baby's back)
Even if they call him names (I got my baby's back)
My sweety sugarcane (I got my baby's back)
Sweety sweety sugarcane (I got my baby's back)

L O V E
Baby I love you
L O V E
Baby you dey scatter my head (Oh oh baby baby yeah yeah)
Ayy ayakata
I get your front
l get your back
And left to your right l get am
Yem Alade
Cu bilon (Iyo gi)
Effyzzie baby

WRITERS

CHARLES UGOCHUKWU AKWUBA, IFIOK MONDAY EFFANGA, IKEMEFUNA NWAMONYE, YEMI EBERECHI ALADE

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Mama Africa (The Diary of an African Woman)

2016

01

Na Gode

Selebobo, Yemi Alade

02

Tumbum

Yemi Alade

03

Tonight

P-Square, Yemi Alade

04

Kom Kom

Flavour, Yemi Alade

05

Baby's Back

Yemi Alade

06

Marry Me

Falz, Yemi Alade

07

Africa

Sauti Sol, Yemi Alade

08

Ferrari

Yemi Alade

09

Do as I Do

DJ Arafat, Yemi Alade

10

Kelele

Rotimi Keys, Yemi Alade

11

Ego

Sarkodie, Yemi Alade

12

Mama

Yemi Alade

13

Dorcas

Yemi Alade

14

Nakupenda

Yemi Alade

15

Koffi Anan

Yemi Alade

16

Mama Africa

Yemi Alade

17

Mama Africa (Remix) [feat. AKA]

Yemi Alade

18

Waka Waka (feat. Bucie)

Yemi Alade

19

Sugar n Spice

Yemi Alade

20

All Day

Yemi Alade

21

Na Gode

Selebobo, Yemi Alade

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None

From This Artist