LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Empress

•

2020

Dancina

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Where I come from
See me dem ma dancina (Young Felix)
Curvina

Dancina
Dancina
See me see me dancina
Dancina
To the left dancina
To the right dancina
See my money dancina
Dancina ye a ye a
Dance dance dance (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina
See me dancina
See me see me dancina
Curvina see me dance dance dance

See me see me dance my disco
All the guys dem dey dance calypso
Over there dem dey do the konto
With the bum bum bum like sisco
Dancina dancina aa aa
Dancina (A ya ya)
Dancina dancina aa aa
Dance dance dance (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina
See me dancina
See me see me dancina
Curvina see me dance dance dance

Oye bi oyu me ru
Oye bi ri bi ri oyu me ru
Oye bi oyu me ru
Oye bi ri bi ri oyu me ru
If money no dey to shayo (Dance)
But e dey to borrow (Dance)
If you like my disco (Dance)
If you won see tomorrow (Dance)

I dey move I dey dance
Dem dey look dem dey pass
If I burst bottle dem go run
If I play music dem go dance
Dem dey move I dey dance
Dem dey vex give me chance
If dem blow whistle dem go hide
If I play music dem go dance
Oya dance dance dance (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba (Ayaya)
Akwababa baba baba baba ba

See me see me dancina
See me dancina
See me see me dancina
Curvina see me dance dance dance (Ayaya)

Akwababa (Ayaya)
Ayaya
See me dance dance dance
See see me dance dance dance (Ayaya)

WRITERS

FELIX J. LAMAN, YEMI EBERECHI ALADE

PUBLISHERS

Lyrics © Universal Music Publishing Group, Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Empress

2020

01

Oh My Gosh

Yemi Alade

02

Yoyoyo

Yemi Alade

03

Mami-Water

Yemi Alade

04

Lose My Mind

Vegedream, Yemi Alade

05

Dancina

Yemi Alade

06

How I Feel

Yemi Alade

07

I Choose You

Dadju, Yemi Alade

08

Control

Yemi Alade

09

Temptation

Patoranking, Yemi Alade

10

Ice

Yemi Alade

11

Deceive

Rudeboy, Yemi Alade

12

Turn Up

Yemi Alade

13

Rain

Mzansi Youth Choir, Yemi Alade

14

Weekend

Estelle, Yemi Alade

15

Double Double

Yemi Alade

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Gender identity and Sexual Orientation

From This Artist