LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

YUSFUL MUSIC (RELOADED)

•

2024

San Siro Remix

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Finito

Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing a future for you
Joeboy pon deck
Baba siwonnn

Ever since I don set my koro koro eyes on you
I knew that I will fight for you
I knew that I will participate in any competition
If the prize was you
I will go to any length to compose a sentence
That will fully capture your essence
I will spare zero expense
'Cause you get more sense
Than bachelor degree or masters

I'm already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony

Where the marriage counselor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket

Amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
It could fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket

Mper along
(Casket, casket, casket, casket, casket, casket)

Joe boy pon deck oh

What be the reason
What be the action
She na your way dey gimme satisfaction
She na your lifestyle or your fashion
Or na your smile
Wey dey cause attraction to me ohh
Maybe one day you go come to me
If not I go run after you go after you
Cos there is one this missing in my life and
I think it's you

I can't pretend you dey gbemidebe
Shawty a ten
Nothing less
You too fine
Write you a cheque
Body so bad
Fit to make me mannerless
Yes
Rub my chest
Rub my head
You always on my mind so how can I forget you
Wetin I feel na true
It's you, it's you, it's you

I'm already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you

The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
The amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
It could fill up San Siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
(Casket, casket, casket, casket, casket, casket)
Till I enter casket yeah
(Casket, casket, casket, casket, casket, casket)
Till I enter casket

The amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
My baby teach me to love she my professor
And also my mother confessor
Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing my future with you
Yusuf baby, baba siwon

WRITERS

Unknown Composer Author, Chukwuemeka Nelson-Ohakwe, Ibukun Owolabi, Joseph Akinfenwa-Donus, Yusuf Oluwo

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

YUSFUL MUSIC (RELOADED)

2024

01

shaye

YKB

02

high and sober (go on soun)

YKB

03

This Must Be Love

King Promise, YKB

04

traffic

YKB

05

bo card (things i need)

YKB

06

San Siro

Joeboy, YKB

07

komplete riddim

YKB

08

pressure

YKB

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language

From This Artist