Many tin I’m feeling for mi head
For the way she whining on the ting me I go pay
She dey bitter dey sweet like mimosa when she dance
Girl I know you want me like I want yuh
So why say you dey do me falaa
All for your matter woah woah
Girl the many tins you dey do me, dey do me dey do me, dey do me woah
E dey do me, dey do me, dey do me woah
Girl I dey follop all over you
Kele with bum bum soft like marshmallow
Oh girl I dey consider you
So I know you really want me too
She calling on my name yeah yeah
She whine circular just for me
As I press you like agege
and i feel it inside so deep
Girl the many tins you dey do me, dey do me dey do me, dey do me woah
E dey do me, dey do me, dey do me woah
Girl I dey follop all over you