Baby tell me say I sabi gan
Tell me say she like to party gan
Sho mo baby mo le te million
Why your body bad like that?
Shey you know say I get money like Dantata
Sha, baby ka shey kpa kpa kpa
Back it up, make e drop for your bank account
Wa, why your body bad like that?
Shey you know say I get money like Dantata
Sha, baby ka shey kpa kpa kpa
Back it up, make e drop for your bank account
Ah, Oluwa jo shanu omo re
I don't carry Onome give am belle (oh)
Ah, Oluwa jo shanu omo re
I don't carry Onome give am belle (oh)
Me I know my people from day one
This one no dey do make up
We go come back when we break up
Don't have to say nothing
Baby tell me say I sabi gan
Tell me say she like to party gan
Sho mo baby mo le te million
Why your body bad like that?
Shey you know say I get money like Dantata
Sha, baby ka shey kpa kpa kpa
Back it up make e drop for your bank account
Wa, why your body bad like that?
Shey you know say I get money like Dantata
Sha, baby ka shey kpa kpa kpa
Back it up make e drop for your bank account
Ah, Oluwa jo shanu omo re
I don't carry Onome give am belle (oh)
Ah, Oluwa jo shanu omo re
I don't carry Onome give am belle (oh)
I know my people from day one (ah, baby)