E dey make me dey mara for you oh
E dey make me dey hollup for your waste
Body too bomb like a taliban
You dey me dey kpankamishi o
Omo yen o wa la pa mi tiii oooo
Whyne am for me turn gele
Nobody fit carry my own kele
E dey make me dey kpankamishi o
Omo yen o wa la pa mi tii oooo
Player miii ko ki gba ball lu Bar
Awon omo calabar lon kpon
Waist tiny bomo China Ching Chong
Body too bomb like a taliban
You dey me dey kpankamishi o
Omo yen o wa la pa mi tiii oooo
Whyne am for me turn gele
Nobody fit carry my own kele
E dey make me dey kpankamishi o
Omo yen o wa la pa mi tiii oooo
WRITERS
Urenmisan Solo-Edema, Omoniyi Raphael, Temidayo Omoniyi, Olukolade Olawale, Gbeminiyi Onasanya, Olawale Olukolade