Gongo aso kutupu ahu, anywhere I deh now
Gongo aso kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
Gongo aso, you know I'm on fire, no be beans talk
Gongo aso, you know eni foju ana woku ebora abolaso
Anywhere weh I deh na party
Henessy nlo, Moet nlo, Bacardi nlo
We no go stop, 'til the break of da dawn, bebe nlo
Call your pady them, make una join body
Chikitos deh there, them wan follow judi
Fidi gbodi, make u shark scordi, make your eye dirty
Gongo aso kutupu ahu, anywhere I deh now
Gongo aso kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
You be government worker, you collect salary
Kamari kin ma gbomi gbin, kin ma jaye ori
Before I play lotto, no be me
You know I'm a ghetto solder
Every friday for Sandra's bar
Laroda ojo that kain weather
Life too short you know, nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow, do like no tomorrow
Money speaking, speaking, any idea waiting, waiting
Tin baje demi demi, aiye gbo oorun mo, gongo aso
Gongo aso kutupu ahu, anywhere I deh now
Gongo aso kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
Gongo aso otiso ewo ile ewo enu oko
Gongo aso otiso see people on the floor
Gongo aso otiso my personality no matter at all
Gongo aso otiso all I want is catch some fun
Gongo aso if I buy bentley
Gongo aso eje kin jaiye mi
Eje kin jaiye mi, saiye mi, saiye mi
Gongo aso kutupu ahu, anywhere I deh now
Gongo aso kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
Gongo aso kutupu ahu, anywhere I deh now
Gongo aso kutupu ahu, any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan
I be double now, aiye nlo, e' o ri nkan
E juru, e juru, e juru, e juru
E juru, e juru, e juru, e juru
9ice, you know understand