Ahman again! Ahmani again
-say in this life , I can not kill myself! Omo problem no dey finish o! Make I enjoy myself! Omo aboki Cut me suya o, me I I no come to stress!omo if nobody love o, me I go love myself
-as na money be your problem o! Make you hustle am well,make you no come dey open and close before you go get.
-I can never look down on myself if nobody go love me o, me I go love myself.
-I can never look down on myself i no getti today o, me I no go Dey dread
-omo problem no dey finish o ( me I can’t kill myself)
-omo problem no dey finish o ( me I no come to stress)
-make dem no see me finish o(me I can’t kill myself)
-make dem no see me finish o( me I can’t kill myself)
-chop life chop life o! I wan leave this soft life o
-no time no time o the money dey emi lokon o
-ke sarah Sarah! What will be will be! All of this money for mommy mi o
-I no do relationship! My hands up! on God of course! And my mommy still dey pray for me o
-burkututu! Moti yo, money enter comport no be juju na Oluwa dey pray for me o