It's a new day to try again
I buy facebook to bomb again
It's hard to be a born again
Some niggas no dey smile again
Ebi lon pa omo elomi ni igbe
If I Dey reasons all the pains
All the youngins wey dem slay
All the times wey we Dey pray
Buh then the trauma still the same
The government fuck us all the way
Nothing Dey change it's all a waste
Now niggas Dey find soap to bath
Jehovah come Johovah no vex
I just get some matter wey I wan yarn you coded
All my brothers are hopeless
I pray for all the homeless
Johovah come Johovah no vex
I see primary 2 boy wey carry kala jump fence
Niggas go run check collect popo go burst dem
The street is hunted to survive you go rugged

Ni atete koshe loro wa freedom of speech joor shale soro
Ijoba mu wa bolor bor ti ilekun ma gba koro
That nigga wey don tire wey don suffer kowa gba front
Make it easy for me and all of the niggas wey dey try
Papa no dey money no dey but the boy still dey strive
Ema mu ni omugo toba je ireje koni gba
Many soul don give up steady
Sunmo baba olor te ni idi
Why do you call many when you know you'll chose a few
Send your angel to come naija just to know what we feel
I don't mean to be rude jesu buh shole ma bor ni isin
Jehovah come Johovah no vex
I just get some matter wey I wan yarn you coded
All my brothers are hopeless
I pray for all the homeless
Johovah come Johovah no vex
I see primary 2 boy wey carry kala jump fence
Niggas go run check collect popo go burst dem
The street is hunted to survive you go rugged
Jehovah come Johovah no vex
I just get some matter wey I wan yarn you coded
All my brothers are hopeless
I pray for all the homeless
Johovah come Johovah no vex
I see primary 2 boy wey carry kala jump fence
Niggas go run check collect popo go burst dem
The street is hunted to survive you go rugged
To all the niggas wey dey their youth age it's time to wake up
All this government no care about us oo you need to Risk take