See that kala wey you Kala nah for your pocket brr
Me sef dey work hard I no lazy I'll keep it 100 tho
I'll fucking hustle for mom C bfor the trumpet blow
When e sup be careful who you tell some ppl fit vex oo
It's hard to celebrate your wins
When you can't trust your gees
Some brothers are just full of shits
They wish you stayed beneath
You'll see them calling ppl snitch
Wearers they're full of of snitch
Although I never trust a bitch
This Girls too dey deceive
I always show ppl love buh when shit goes wrong all them homies go run
I choose my peace and maintained my lane who dey for me no one
Towo batan that your girl go Bob true love dey scarce Asf
Like btc niggas dey face life they just dey rise and fall
I overwork myself so I won't end up as a burden
I took risk with my life so when e sup brr kon shey lucky
Cus mori fipa gaan so making it became compulsory
I need to end the suffering to the once I hurt I'm sorry
I miss the old me the guy wey dey in me now is very brutal
Kingdom of God sufferreth violence violence yen lafin jagba
Shey lon dabi kin gba daya sowo lorun kinwo panpan
Kama jaye tafi dagba young and getting his kaluba
We knew we had to do something
Being patient is not working
Buh mom C don dey feel hungry
I know you're feeling down all your hard work no really count
Ppl wey no hustle reach you Dey drive exotic cars
And you dey pray the more you wait things dey get really bad
You no dey sleep for nights still commot bathroom go river
Awon kan ma gba Ope Wednesday
If no drop we gon try again
Buh anyhow e be I have to end up as a winner
Mio fe fun ceaser 30% lojen di ore ceaser
Women matter go be latter
It's a new week I want new blessings
If I no make am ma shey esin
Awon padi kan ti shenk mi
Bio yor owo joor ma text mi
I looked myself in the mirror buh all I can see is the pains and suffering
I used to dress decent buh moti lu eti mom I'm thugging
Sacrifices go dey bfor you go nothing to something
I fake the smile I'm flaunting cus deep inside my brr I'm hurting
It's left to me to make decisions
Get a pen to paint your pictures
My niggas no dey sleep for night hustle kole gba millions
I'll blame myself if I sleep off
If you don't put in efforts
You'll turn burden to the real once Ijoba npawa lekun loje ama pa maye lekun
Baba no vex motin bu oshe sori mon fi awon la ebu
Buh Don't be too hard on yourself Omo oba Oma wapa
Just keep on hustling ma bomb ma nurse ma foor fun sapa
That time no one send your papa
Woni die omo okurun oto lojen fi owo de maga
But don't be to hard on yourself omo oba oma wapa