Big Kida pon the mic again
Reminisce when i de for cell
So many stories i cannot tell
But when God talk say na your time you go shine like a diamond star
Smallie no de for the game
I no fit wyn you bobo na fact
Cuz i de deliver on a stead
I need a Richard mille on my wrist
I still like travel go overseas
Lord i wan achieve all my dreams
Na why i de down on my knees
I no fit continue am like this
Jah i wan comot for trenches
Badder dey fear the way i bad
The gbedu na straight from Jah
Angels dey dread the way i rap ( them dey dance )
Sing hallelujah to the most high
Mehn e Dey tire me most times
All work and no play makes jack a dull boy All play and no work makes him a broke boy
If you get show love today cuz tomorrow no sure
Money de boost confidence
Lock up you no be introvert
Wetin fit ginger man soul you know na credit alert
I do it for my family ( 100 )
Guy wey de carry last oh no mehn that can't be me
Jah jah forgive my sins i have to do these things to feed
Will never settle for less I had these dreams since i be kid
My fans de pray say make I big
Carry the hustle for my head Na the grinding be my wig