LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Maverick

•

2023

Flex

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yo
Won ni gan-gan-gan-gan
(Dj coublon)
Won ni gan-gan-gan-gan, nah-nah
Shey make I come your place? (Yes)
Shey hennessy go dey? (Yes)
What about the babes? (Yes)
Babes from uk?
Sh'oma le mi lole? (No)
Tinba fa gobe (no)
Can I touch your ekele?
Ekele toni ikebe
Island boys (yes)
Wey dey carry boys (yes)
Shey dem get money?
My kind money
Oluwa loni ganja
Iwin loni igbo nla
Vado loni vibe
Fela loni shrine

I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh ah?
(Owo lowa loke)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (Ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (Ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh ah? (Ahh)
(Owo lowa loke)

Vado oosha, vado
Vado ma pami nah
Vado ma pami nah
This a vibe
I say my life just dey sweet (yes)
E be like I put sugar (yes)
No carry that bad energy come my side
My hommies say I razz
My hommies say I bad (yes)
Hommie gonna drink anything you put for the glass
Gidi girl (yes)
Where you dey?
Girl, I'm in the mood
Make I show my face
I don't know how to party
But I learnt from parties who never to be caught unfresh

I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
See, I just wan flex
Make nobody halla for my head
And if I push your button
You go push my button
I go rock your body, oh-ohh
I don't know
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh?
K'aya fun won (k'aya fun won)
Shey k'aya fun won oh ah?
(Owo lowa loke)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (Ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh? (Ahh)
K'aya fun won (ayy)
Shey k'aya fun won oh ah? (Ahh, ayy)
(Owo lowa loke)

K'aya owo fun won

Vado
Number one
Hey

WRITERS

Oluwatobiloba Anidugbe, Charles Ugochukwu Akwuba

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC, EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Maverick

2023

01

Red & Green

Kizz Daniel

02

My G

Kizz Daniel

03

Flex

Kizz Daniel

04

Cough (Odo)

EMPIRE, Kizz Daniel

05

Show You Off

Kizz Daniel, Pryme

06

Shu-Peru

Kizz Daniel

07

Buga (Lo Lo Lo)

Kizz Daniel, Tekno

08

Feran You Two

Jalil, Jelani, Kizz Daniel

09

Feran Mi

Johnny Drille, Kizz Daniel

10

Complicated

Jahmiel, Kizz Daniel, Nomcebo Zikode, Not3s

11

E'better

Kizz Daniel

12

Blood Is Thicker

Kizz Daniel

13

One Dollar

Blaqbonez, Kizz Daniel

14

Easy to Love

Chike, Kizz Daniel

15

Pour

Kizz Daniel

16

Never

Kizz Daniel

17

Anchovy

Kizz Daniel

18

RTID (Rich Till I Die)

Kizz Daniel

19

Side Chick

DJ Big N, Kizz Daniel, Yemi Alade, Young Jonn

20

Cough (Odo)

EMPIRE, Kizz Daniel

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use

From This Artist