LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Maverick

•

2023

Side Chick

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Try to be cool
Try to be nice
And try to focus
It's another one
Vado
Dj Big N
When you are big you are big abeg

Put it down on me
Put it down tan tan tan
Your body tantanana
E dey risky
But your body Coca-Cola
I want to give you bacpanana
Anytime that you call
I go sharply come over
Me I no go think am twice
Omotena tena tena tena
Tena tena tena
Tena tena tena

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Give me love give me love
Play it all on me
No mind if you don't mind
Make I do the do on code
You got the things that I like and I
I got the things that you want
Me I no send if your girl dey back
I just to won chop clean mouth

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Wetin you find go sokoto
E dey for my sokoto
And I know you think I'm a Casanova
Wanbi shey you no like Fashionova
Lotori mi loje gbese eh sempe
And you no I like to play play
Vado gbemi trabaye
Dollar dollar beni le

If my woman catch us
Eno go nice
No go
If my woman catch us
Eno go nice
No go

Oh my baby
I'm available
Baby no dey
I go dey for you
Put it down on me
Put it tantantan
Oh my baby I'm for you
Oh I'm for you
Oh I'm for you

WRITERS

Oluwatobiloba Anidugbe, John Udomboso, Yemi Alade

PUBLISHERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Maverick

2023

01

Red & Green

Kizz Daniel

02

My G

Kizz Daniel

03

Flex

Kizz Daniel

04

Cough (Odo)

EMPIRE, Kizz Daniel

05

Show You Off

Kizz Daniel, Pryme

06

Shu-Peru

Kizz Daniel

07

Buga (Lo Lo Lo)

Kizz Daniel, Tekno

08

Feran You Two

Jalil, Jelani, Kizz Daniel

09

Feran Mi

Johnny Drille, Kizz Daniel

10

Complicated

Jahmiel, Kizz Daniel, Nomcebo Zikode, Not3s

11

E'better

Kizz Daniel

12

Blood Is Thicker

Kizz Daniel

13

One Dollar

Blaqbonez, Kizz Daniel

14

Easy to Love

Chike, Kizz Daniel

15

Pour

Kizz Daniel

16

Never

Kizz Daniel

17

Anchovy

Kizz Daniel

18

RTID (Rich Till I Die)

Kizz Daniel

19

Side Chick

DJ Big N, Kizz Daniel, Yemi Alade, Young Jonn

20

Cough (Odo)

EMPIRE, Kizz Daniel

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None

From This Artist