LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Who Is Laycon?

•

2020

Come with Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl you got me changing ways
Yeah yeah oh my days
I love the you move that waist
Yeah yeah I don dey waste

Come closer
Omoge no be undercover oo
Oh baby make I be your shoulder
Oh baby no dey look another ooo

For your mind I don too Casanova
Omoge no be undercover ooo
Oh baby make I be your shoulder ooo
Oh baby no dey look another oo

Ololufemi jeka lo
O baby ma fi mi sere
Ololufemi jeka lo
Baby mi ma fi mi sere

Ololufemi jeka lo
O baby ma fi mi sere
Ololufemi jeka lo
Baby mi ma fi mi sere

Ololufemi jeka lo don don dondon ke don
O baby ma fi mi sere don don dondon ke don
Ololufemi jeka lo je je jeje ke je
Baby mi ma fi mi sere je je jeje ke je

Ololufemi jeka lo don don dondon ke don
O baby ma fi mi sere don don dondon ke don
Ololufemi jeka lo je je jeje ke je
Baby mi ma fi mi sere je je jeje ke je

I said you got me changing ways
I gats to be your only baby
I know say you got baby face
I no fit dey your waiting list

In my mind in my mind
I go run to you
Shey na you wey I want
Anytime anywhere where you dey
Day and night I go come to you
Baby girl shey you know say I fall for you

Come closer
Omoge no be undercover oo
Oh baby make I be your shoulder
Oh baby no dey look another ooo

For your mind I don too Casanova
Omoge no be undercover ooo
Oh baby make I be your shoulder ooo
Oh baby no dey look another oo

Ololufemi jeka lo
O baby ma fi mi sere
Ololufemi jeka lo
Baby mi ma fi mi sere

Ololufemi jeka lo
O baby ma fi mi sere
Ololufemi jeka lo
Baby mi ma fi mi sere

Ololufemi jeka lo don don dondon ke don
O baby ma fi mi sere don don dondon ke don
Ololufemi jeka lo je je je je ke je
Baby mi ma fi mi sere je je jeje ke je

Ololufemi jeka lo don don dondon ke don
O baby ma fi mi sere don don dondon ke don
Ololufemi jeka lo je je jeje ke je
Baby mi ma fi mi sere je je jeje ke je oo

WRITERS

AGBELESHEBIOBA MASSOUD AL KHALIFAH, EJIDIKE EMMANUEL

PUBLISHERS

Lyrics © IKONIC PRODUCTION HOUSE, Royalty Solutions Corp, Songtrust Ave

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Who Is Laycon?

2020

01

The Question (Intro)

LAYCON

02

Who Is Laycon

LAYCON

03

Hiphop

Deshinor, LAYCON

04

Accolades

LAYCON, Yusuf Kan Bai

05

Come with Me

LAYCON

06

Narcos

LAYCON, Yusuf Kan Bai

07

Motivation

LAYCON, Tinu

08

Fierce

Chinko Ekun, LAYCON, Reminisce

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist