Emi o ma fo fo fun enikankan yeah
Sheybi na dem get their mouth o
I go do my thing I go see you at the top o
The way we rap dem say Biggie ti de
The way we rap dem say 2Pac ti de oo
Dey say rap no dey sell koni branding
Dey say why you too dey rap no dey whine me
Put the city on the map it’s on IG
Efi Rap sori gangan koya dun
Hard core rap money no dey show muscle
But I switch anyhow omo rap ma dun
You feeling the boy and you just wanna know the rapper
Dey know say we dey forever
Dey know say the way I dey rap we be getting better
I know say you just wanna know the rapper
Hey hey You know we dey forever
Dey know say the way I dey rap
The way we rap dem say Biggie ti de
The way we rap dem say 2Pac ti de oo
Oya hands on your chest for the Anthem
Biggie ti de wey the man dem
Thug life on a low no go tell them
Ain’t no other rapper who could do
And I do and I did it with a jump up to the top top
You gotta see me when I pop up in a s drop top
Yunno I got the vibe if you want it you got it you like it
You feeling the boy and you just wanna know the rapper
Dey know say we dey forever
Dem know say the way I dey rap we be getting better
I know say you just wanna know the rapper
Dem know say the way I dey rap we be getting better
The way we rap dem say Biggie ti de
The way we rap dem say 2Pac ti de oo
PUBLISHERS
Lyrics © IKONIC PRODUCTION HOUSE, Sentric Music, Royalty Solutions Corp, Songtrust Ave