LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

The Prodigal

•

2021

Fly Away

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
See so many things I wanna do
I wanna do it with you
I can’t get enough of you hey
It’s been a long time
Am think am dreaming about you
Can we call it love again
Tell your mama say you wan dey with me
Girl I no go lie
You’re the one that I need
Tell your papa say I don dey here with you
Girl I no go lie for you you
Me I don dey die for you you

For your love me I fly away (Away)
Say my love no go run away (Away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (Away)
For your love me I fly away (Away)
Say my love no go run away (Away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (Away)

You don't wanna live inside of you
You know I’m calling

Girl you too much
And as you dey my mind
I just can’t stop (Baby me I no fit stop baby me I no fit stop)
Oh no hey
Girl you too much
Only you wey dey my mind
I just can’t stop (Baby Oh Oh yea yea hey)

Tell your mama say you wan dey with me
Girl I no go lie
You’re the one that I need
Tell your Papa say I don dey here with you
Girl I no go lie for you you
Me I don dey die for you you

For your love me I fly away (Away)
Say my love no go run away (Away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (Away)
For your love me I fly away (Away)
Say my love no go run away (Away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (Away)

You don't wanna live inside of you
You know I’m calling
Never wanna leave your side
You know I’m calling

See so many things I wanna do
I wanna do it with you
I can’t get enough of you hey
It’s been a long time
Am think am dreaming about you
Can we call it love again (Love again)

For your love me I fly away (Away)
Say my love no go run away (Away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (Away)
For your love me I fly away (Away)
Say my love no go run away (Away)
Many things you dey do
I’m in the mood
Say your love no run away (Away)

So many things I wanna do
I wanna do it with you
Enough of you
See so many things I wanna do
I wanna do it with you
I can’t get enough of you

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

The Prodigal

2021

01

Odo

Mr. P

02

Paloma

Mr. P, Singah

03

I Do

Mr. P, Tiwa Savage

04

Boyfriend

Mr. P, Peter Okoye

05

Just Like That

Mohombi, Mr. P

06

I Love You

Tamar Braxton

07

I No Like Trouble

Mr. P

08

Prodigal

Mr. P, Peter Okoye

09

Smooth Criminal

Mr. P

10

Blessed

Mr. P

11

Lola Diego

Mr. P, Singah

12

Grow Old

Mr. P, Ovikelz

13

Eh Lo

Mr. P, Peter Okoye

14

Nobody

Mr. P

15

Fly Away

Mr. P

16

Follow My Lead

Mr. P, Wande Coal

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual