You make me wanna rotutu the middle of the night
Wor yeah (You make me rotu till the morning time)
Wor yea wor yea wor yea woh yea
Woooh (Bri bem bem bem bem)
Oh na na (Oh na na nmmmh nmmh)
She dey like to wear designer
And her loving no be China
There’s something about the way that you smile
Me I no go lie your face dey Devine
You make me want to hold you down
Baby no go cos na me and you go run the town
Please don’t let go please don’t let go
Come close make you hold me girl
Gimme love make you gimme well
Please don’t let go please don’t let go
Come close make you hold me girl
Come close make you do me well
She dey like to wear designer
And her loving no be China
I want to give you some love
Girl let me give you one more time
I want to give you some love
No woman no cry (Yea hee yeah)
Please don’t let go please don’t let go
Come close make you hold me girl
Gimme love make you gimme well
Please don’t let go please don’t let go
Come close make you hold me girl
Gimme love make you do gimme well oh yea!
She dey like to wear designer (Designer)
And her loving no be China
The way she fire (She finer)
Na she be my desire (Desire)
Ma girly no retire (Retire)
You make me wanna rotutu the middle of the night
You make me wanna rotu till the morning time