Owo Oluwa Be Lori aye mi o
This life wey you see o omo na tete
Shege still dey front oo plenty pepper
Ain’t scared no more my nigga I no dey fear
Dem no fit kill the ginger
Hey who born their father
Dem no fit kill the ginger
They con dey tell me story
They con dey tell me story
Anytime I dey with my kpoli
Make you know say I dey reason ni
Happiness no be free omo na Molly (my own na money)
Give me this money wey them think say I get
Some a dey wait them wan make I regret
Ex sinner man I don repent o
Man been running from billing
You don’t know how am feeling
Anything I dey do man is out of love
Anything you dey do do it out of love o