As Omo olorun way I be way I no dey fear
Dem be dancing to my pain all these people no dey care
Just to be here you don’t know what I had to do
You don’t know what I had to loose
Fighting my whole life like I be John cena
You know am a born sinner
And I hope one day that I got to say
It was hard but mofi werey shey
And I hope some day they get to know my name
Put my name in the hall of fame ooo
But They thought I was kidding
I don’t like this feeling it is killing
With my demon on a lowkey
I don’t like this feeling
With my demon on a lowkey
Life happened to me can't believe my
Arm robbers try take my life
Young boy wey Dey try survive
I no owe debt Buh mon san price
I don mayan I went insane
As we Dey fight spiritual battles we still dey fight physical battles too
Do your shit alone mada jor si do
Nobody go fit die with you
You fit no dine with devil make devil himself con dine with you
I stopped caring about my look
Took life lessons I ran from school
Keep motivating all my goons
Make my mama no beg for food
Egbo yen poor but mon roju
Mom C wa nile tife toju naw
Trying to get my shits right
Fr I need some green lights
I want the money real bad
Lati snap mon wornu Tinda
Young boy tofe gun beamer
Buh problems tryna hinder
Him dreams Joseph no fit dream am
And I hope one day that I got to say
It was hard but mo fi werey shey
And I hope some day dem go know my name
Put my name in the hall of fame
Shoma duro ni Abi you go run
But I just wan survive ni by
They took some phones away
The steps wey I take nah risk for my age
Buh the pains I felt was insane
No life was lost ama dide
Buh I'Il be fine I promise
Shit that I faced was ugly
I know the blessings coming
put in hard work kon shey lucky
Wiss tan mic make I talk my pains
Life nah settings e be like game