LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Wonder Boy

•

2019

Bad Man

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Paaaah paaaah paaaah it's PAQ do it
Kpakpena nuh go nuh go leave you no lie
Kpakpena always be your guy

E go cost to pay for your love
So I go do anything for your love
You know seh adey craze for your love
Baby I say ago die for your love yeah

I promise to dey by your side
Thinking about you all day and night
Only God know my mind for you oo my baby oh
No be today
I say tonight is your night
Bad man go make you smile
Odo yewu

Bad man go dey shop go dey shop
Only for you go dey shop go dey chop go dey pop Champagne oo
Baby only for you oo
Only for you oo
Say we go dey shine we go dey high
And we go dey fly we go dey fly
Bad man go buy anything for you oo
Only for you oo
Only for you oo

Come to me my babe
Want to see you feel okay feel okay
No dolling, no dolling yeah

You go wake up for Paradise eh
For you I get plenty surprises
Make you love everyday night oh night oh

Ma kala ma kala ma kala oh
Kiss my neck mi ma lama bo
Ma kala ma kala ma kala oh

Bad man go dey shop go dey shop
Only for you go dey shop go dey chop go dey pop Champagne oo
Baby only for you oo
Only for you oo
Say we go dey shine we go dey high
And we go dey fly we go dey fly
Bad man go buy anything for you oo
Only for you oo
Only for you oo

E go cost to pay for your love
So ago do anything for your love
You know seh adey craze for your love
Baby I say ago die for your love yeah

I promise to dey by your side
Thinking about you all day and night
Only God know my mind for you oo my baby oh
No be today
I say tonight is your night
Bad man go make you smile
Odo yewu

Bad man go dey shop go dey shop
Only for you go dey shop go dey chop go dey pop Champagne oo
Baby only for you oo
Only for you oo
Say we go dey shine we go dey high
And we go dey fly we go dey fly
Bad man go buy anything for you oo
Only for you oo
Only for you oo

Bad man go dey shop go dey shop
Only for you go dey shop go dey chop go dey pop Champagne oo
Baby only for you oo
Only for you oo
Say we go dey shine we go dey high
And we go dey fly we go dey fly
Bad man go buy anything for you oo
Only for you oo
Only for you oo

Come to me my babe
Come to me my babe

WRITERS

Charles Nii Armah Mensah

PUBLISHERS

Lyrics © Downtown Music Publishing

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Wonder Boy

2019

01

The Postman Intro

Shatta Wale

02

Melissa

Shatta Wale

03

Jata Bi

Shatta Wale

04

Bad Man

Shatta Wale

05

California

Shatta Wale

06

By All Means

Shatta Wale

07

Ay3 Halfcast

Shatta Wale

08

Ay3 Halfcast

Shatta Wale

09

Be Afraid

Shatta Wale

10

Be Afraid

Shatta Wale

11

Shatta Wale On Joy FM's Personality Profile

Shatta Wale

12

Only One Man

Shatta Wale

13

Blessings Upon Me

Shatta Wale

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use

From This Artist