Make we give them like Oga Nedu
Sojiii give them like Oga Neduuu
Make dem catch am like Onana
With the way you dey whine
You dey get me emotional Nah
Come under my umburella (Backup vocal)
I dey take off like a rocket ball
You know the vibes say me no dey dull
One of a kind, so I no fit fall (High)
I'm living My life, with no trauma, or drama
Fun won tan bi ti sensi Ma (Sensi Ma)
Sha ina wole bi ti Benzi Ma (Benzi Ma)
My money so long, Mo le gbe e Trabaye (Backup)
Vanessa bring it down down down
Bring it down, bring it down down down
Onome bring it down down down
Bring it down, bring it down down down
With the way you dey whine
You dey get me emotional Nuh
To to to to to to to to to to