Ahhiyayaaa Eyeyhe eh eh eh
Ahhiyayaaa Eyeyhe eh eh eh
Ahhiyayaaa Eyeyhe eh eh eh
Ahhiyayaaa Eyeyhe eh eh eh
See your body do me one kind
Move your body gimme pretty whine
Baby gimme life Make you forget Kunlee
Girl your body do me one kind
Move your body gimme pretty whine
I want you in my life So forget Kunlee
Put down your phone and talk to me Oh we
I want to let you know this always
If I put my life for your matter
if we're chilling forever Ever
I know I'm feeling love love love
And I wanna give you more more More
See your body do me one kind
Move your body gimme pretty whine
Baby gimme life Make you forget Kunlee
Girl your body do me one kind
Move your body gimme pretty whine
I want you in my life So forget Kunlee
I have been meeting girls si o
The more I meet the lesson o
With only you I feel blesssssed e oooo
I dey live my life with no stress e ooooo
Faster Faster faster faster
All your all your all your
See your body do me one kind
Move your body gimme pretty whine
Baby gimme life Make you forget Kunlee
Girl your body do me one kind
Move your body gimme pretty whine
I want you in my life So forget Kunlee
See you know its Sojiii B Oh ohhhh