For free town, make we link up
Bulk we dey cash, so, we make more (mm)
It's all that I lived for (that I lived for)
I gat to flex, so, I pray make I live long, yeah
Debit alert give me goosebumps (goosebumps)
As you dey grind for my hood, we no dey lose funds, yeah
Check my home, where I came from
Bi anybody so man got to face front
Ma saare, ma para, ma ta-tan se, ma pariwo (mm-yeah)
Grind for the P, no be borrow pose (borrow pose)
Energy for body, make we shilalo, mm-ah-yeah
By fire, by force, dem go hear my name and jogodo
'Cause na the first I go carry go (carry go)
Think like ah god, t'emi fe l'owo , oh-ah-yeah
Hustle like ah beast, mio sh'eree
Make I no go waste 365 days
If e never set, mio lo'le
E be dey work and pray for the pay day
Hustle like ah beast, mio sh'eree
Make I no go waste 365 days
If e never set, mio lo'le
E be dey work and pray for the, for the pay day, mm-yeah
(For the pay day, mm-yeah)
When gbedu drop, dem go like am (like am)
Facing my fears, I'm on fire (fire), boy no fit tire (tire ah)
Chasing the bag pelu para (para-ah)
We dey meditate t'aba dawa, shey t'afe dara
Boy no stop, ma ba won shee lo (shee lo, uh)
We no dey play, t'afe j'aye gan, oh-ah-yeah
Bamishe, bamishe, bamishe, make you run am (run am)
Getting the pay kin toh normal (normal)
E set on us, na Your power, ah
Oh-yeah-uh, na Your power, ah (yeah-yeah)
Na Your power, uhn (yeah, yeah-yeah)
Hustle like ah beast, mio sh'eree
Make I no go waste 365 days
If e never set, mio lo'le
E be dey work and pray for the pay day
Hustle like ah beast, mio sh'eree
Make I no go waste 365 days
If e never set, mio lo'le
E be dey work and pray for the, for the pay day, mm-yeah
(For the pay day, mm-yeah)