You dey load when am loaded
Talo ni eleba ti o lobe, ah
To the world am wanted, ah
Awa malo n fun ni under one
Make nobody come dey totori mi
Your baby want to gum body mi
She dey cause wahala idi e lofa oh ah
Omo ma Jaye mi ti Jesu mafi de
Na me dey burst their brain na
Na me dey pop champagne ah ye
Ma Jaye mi ti Jesu mafi de (Jesu mafi de)
Make I run you sharply tell you one story
Boiz in my camp pop codine
Like two of the girls take poly
One of the neighbors call police
I go dash you money tobasami
Change am for you to ba da mi
I know people omo me I don't cap
Victor osimhen I know daps
I know you want to comment on this post right now, right now
Baby denge dey post right now, right now
Some bo cardi lori Tiktok o n sa pata
Awon foolish fellow won m drag mi lori Twitter
Omo ma Jaye mi ti Jesu mafi de
Na me dey burst their brain na
Na me dey pop champagne ah ye
Ma Jaye mi ti Jesu mafi de (Jesu mafi de)
Happy happy boys won o kin singing ladugbo wa
Oh, happy boys dem be waiting for my album ah
Kele dey yard efiwonle koma bowa