Ayy-ayy, yeah-yeah oh, yeah-yeah, oh
My lifestyle dey give dem wahala o
My lifestyle dey give dem wahala o
Moku ò, mm-mm yeah-yeah-yai kolo
I no fit hide solo, I no fit hide solo
My lifestyle dey give dem wahala o
My lifestyle dey give dem wahala o
Uh, my lifestyle dey give dem wahala o
Tell me why dem con dey para
Dey want make my food turn sour
But still I say Asante sana
Tiobá s'ẹyin, k'òlè s'áwá ò, uh
Say dem wan try to kill my ginger
They wan cut my liver, but only money make me shiver
Dem wan try to kill my ginger
They wan cut my liver, but only money make me shiver
It's a lifestyle, that's how we roll
Sexy baddies wọn má kámi ò
All these fine fine girls call me Daddy Yo (call me Daddy Yo)
When we step outside, they already know
K'áwọn fine girls, wọn má dámi l'òhun
All these fine fine girls call me Daddy Yo (call me Daddy Yo)
Say we been looking fly when we step anywhere
Do that thing wey dey make me dey vex
All these people wan make I rest
If I 'gree for dem, make I bend
Do that thing wey dey make me dey vex
Looking fly when we step anywhere
All these people wan make I rest
If I 'gree for dem, make I bend, uh-uh
All these people think say I be some boy
Na why dem dey come for me
But if dem see me, dem dey run from me
All these people think say I be some boy
Na why dem dey come for me
But if dem see me, dem dey run from me (uh)
My lifestyle dey give dem wahala o (wahala)
Tell me why dem con dey para
Dey want make my food turn sour
But still I say Asante sana
Tiobá s'ẹyin, k'òlè s'áwá ò, uh
Say dem wan try to kill my ginger (say we been looking fly when we step anywhere)
They wan cut my liver (do that thing wey dey make me dey vex)
But only money make me shiver (all these people wan make I rest)
Say I go call my dealer (if I 'gree for dem, make I bend)
Dem wan try to kill my ginger (do that thing wey dey make men dey vex)
They wan cut my liver (looking fly when we step anywhere)
But only money make me shiver (all these people wan make I rest)
Say I go call my dealer (If I 'gree for dem, make I bend)