LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Gen Z

•

2025

Most Wanted

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My light turn like
(Whatever you want)
(Niphkeys, Niphkeys)

Can't touch me, I feel anointed (can't touch me, I feel anointed)
Living a five star life, man be like wanted (five star life, man be like wanted)
No problem, we get it sorted (no problem, we get sorted)
Girlies go down one time, if I say I want head

Nigga ain't trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino' anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted

Hmm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I'm legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side
Two-thirty, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side

They don't wanna see me in this bitch
They know I'm really rich
They wanna see me in the 'Rrari
They don't even know if I guide, uhn
Ah-they made a post on Instagram
Tryna hinder glory mi (hinder glory mi)
Even though, dem no know story mi (dem no know story mi)
Adigun, leave them, what mama sọh fun mi (what mana sọh fun mi)
They wish they could kill me, I see many jealousy (many jealousy)
Tell my nigga "bámi gbè Hennessy"
Rọrá broda, máku nitori mi

Hmm, èmi RudeBoy
Most wanted bi crude oil
Say dem know I dey do much
It's like 411, I'm too clutch

Nigga ain't trying, say they know I rugged
Hunter fit to be the hunted
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted
Ask about Zino' anywhere, dem dey feel me, hundred
Anytime wey we drop, wọn jẹ
Touch down like the most wanted
Touch down like the most wanted

Hmm, dey my body oh, I no fit lie you
Better no try me, ọmọ, I fit kpai you
I dey lodging, ọmọ, I fit fly you
I'm legit, ọmọ, I feel fly
Say me, I go do anyhow 'cause Baba go dey my side
2:30, ọmọ, we dey outside (ọmọ)
They want make my boat just capsized
But, Baba God dey my side

They don't wanna see me in this bitch
They know I'm really rich
They wanna see me in the 'Rrari
They don't even know if I guide, uhn
(Niphkeys, Niphkeys)

WRITERS

Azeez Oniyide, Niphkeys

PUBLISHERS

Lyrics © EMPIRE PUBLISHING

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Gen Z

2025

01

GIFTED

Zinoleesky

02

Most Wanted

Zinoleesky

03

MOVIE

Lekaa Beats, Zinoleesky

04

2BABA FLEX

Zinoleesky

05

SUIT & TIE

Toosii, Zinoleesky

06

Abanikanda

Naira Marley, Zinoleesky

07

DOCTOR

Donae'o, Zinoleesky

08

ONE OF A KIND

Zinoleesky

09

AYAMASE

Ms Banks, Zinoleesky

10

JOLLOF

Zinoleesky

11

STEPH CURRY

Zinoleesky

12

MANDELA

Young T & Bugsey, Zinoleesky

13

ON GO

Didi B, Zinoleesky

14

FERRARI

255, Zinoleesky

15

BORN SURVIVOR

Zinoleesky

16

LIFESTYLE

Zinoleesky

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity

From This Artist