LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Symbol of Hope

•

2025

Diamond

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl, you shining like a diamond in the rough
Take your time, spend my money in a rush
Big question, ṣe you go find me if I lost
I wanna put you in my Lamborghini truck
I live my life for you like Jesus on the cross
Two seconds ṣe you go pick up when I call

I know say, girls yapa
I know say, girls boku o
But I dey feel one type of way whenever you no dey by my side
Them dey call me woman wrapper
Them say I dey fumble
Oh baby, jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun

Oh, oh
But I dey feel one type of way whenever you no dey by my side
Oh, oh
Oh baby, jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun

They want make our love cast they want make e sup
They wan read our private matter for Instablog
They many for internet wey wan dey gossip me
My chickala pass their own na why they wan dey worry me
Ibi tẹ ba ti ri ẹba o di dandan ẹ ma rọbẹ
Na she be my bustop to ri ẹ mo ṣe bọlẹ
Spinal cord na she be my backbone
Our love must shine na she be my Blaqbonez
Hundred shots of love so intoxicated
Tequila no high me like this ọmọ yii gbe mi debẹ
Ẹ wo bo ṣe n pamper mi bi ọmọ day care
True love is real Ọlọhun mi o lelẹ

Them say we go break up that's a lie
Ra wedding gown 'cause that's my wife
Bo ṣe n fun mi doggy lo n fun mi cowgirl jẹ back to back
Gobe ma ṣẹlẹ tọmọ yii ba ever lọ leave my side
Niṣo ni registry jọ ka tọwọbọwe ka lọ sign

Oh, oh
But I dey feel one type of way whenever you no dey by my side
Oh, oh
Oh baby, jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun

WRITERS

Omoniyi Temidayo Raphael, Nwokobia Senator Chukwuka

PUBLISHERS

Lyrics © Vydia, Inc., AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Symbol of Hope

2025

01

Pay Day

Zlatan

02

Demons

Qing Madi, Zlatan

03

Oyoyo

Zlatan

04

Jeserawa

Idowest, Shallipopi, TerryTheVoice, Zlatan

05

Hip Hop Messiah

Davido, Zlatan

06

Get Better

FOLA, Zlatan

07

Diamond

Zlatan

08

Paypal

Mayorkun, Zlatan

09

Odeshi

Zlatan

10

Till Thy Kingdom Come

Zlatan

11

Genesis

Flavour, Zlatan

12

Happy Day

Zlatan

13

Bebe

Victony, Zlatan

14

Gimme Your Love

Olamide, Zlatan

15

Alpha & Omega

Bhadboi OML, Zlatan

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist