LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Symbol of Hope

•

2025

Genesis

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Make I tell you how e start from Genesis
E never be for you, if friends no turn to enemies
No be tinko, wey this people use my eye see
The matter spicy, this fucking vices
Now they can't let go

Back then one jean and one shirt o
Who no go, you no know
So leave me make I sing my song so

I be living on the low, but I don't no go know
When this people wan dey take the boy photo
All my neck is frozen, enjoyment dеy choke me
Ọ bụrụ nọ ego, no disturb mе though
I be living on the low, but I don't no go know
When this people wan dey take the boy photo
All my neck is frozen (ice), enjoyment dey choke me
Ọ bụrụ nọ ego, no disturb me though

Iye oh, Iye oh
Che chuwe ego
Ge buru o oga ya
Iye oh, Iye oh
Che chuwe ego
Ge buru o oga ya

Ah yege, yege, yaga, yega
Money dey give morale (high morale)
Ah yege, yege, yaga, yega
Ah kunuba ose obi ike

For this life o, I swear to God o, nwe'onye mere ibe ya
We buru ge, o buru na
If you wetin I see, your eye go tear
But now nu nkema Amaka
Ekqwe my mariamaka? The cheque is getting bigger
My money be fine bo-bo, iye-iye-iye
To avoid depression, get chube ego

I be living on the low, but I don't no go know
When this people wan dey take the boy photo
All my neck is frozen, enjoyment dey choke me
Ọ bụrụ nọ ego, no disturb me though
I be living on the low, but I don't no go know
When this people wan dey take the boy photo
All my neck is frozen (ice), enjoyment dey choke me
Ọ bụrụ nọ ego, no disturb me though

WRITERS

Omoniyi Temidayo Raphael, Nwokobia Senator Chukwuka, Chinedu Okoli

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Symbol of Hope

2025

01

Pay Day

Zlatan

02

Demons

Qing Madi, Zlatan

03

Oyoyo

Zlatan

04

Jeserawa

Idowest, Shallipopi, TerryTheVoice, Zlatan

05

Hip Hop Messiah

Davido, Zlatan

06

Get Better

FOLA, Zlatan

07

Diamond

Zlatan

08

Paypal

Mayorkun, Zlatan

09

Odeshi

Zlatan

10

Till Thy Kingdom Come

Zlatan

11

Genesis

Flavour, Zlatan

12

Happy Day

Zlatan

13

Bebe

Victony, Zlatan

14

Gimme Your Love

Olamide, Zlatan

15

Alpha & Omega

Bhadboi OML, Zlatan

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist