One millions ways to lovе you
If say money dey I for no cry
She dey go if I no find money
Richard Millie cost a duplex
Ọmọ oro, oju to n sunkun le riran
Dem go tell you me I'm different
Ọmọ owo, dem compare me mo rẹrin-in
I no forget how I started
Ọmọ ologo daya, tọju abaya
Take am by force ija mo gbe wa
Wọn fun mi ni update, fuck your mandate
Ah, one millions ways to love you
Ah, gbogbo owo ti mummy fi bọ mi
Igba wo mo fẹ pick one billion?
R.i.p. To the ones we've lost
Enemies dem be falling lately
I no forget how I started
Ọmọ ologo daya, tọju abaya
You know, you know say once is one chance in times (?)
But you no go know say everyting wey dey happen
It dey lead you to that, to that bridge