(tune in to the king of sounds and blues)
I know we get bills to pay
Adulthood o kin shey suwe
Dem go stress you mentally
Different twin, different timing
The same dream different prices
You go learn you go choose wisely
Leso leso ma dele mi ah (leso leso)
I'm feeling like myself, feeling like me
I'm feeling like myself, feeling like me
Sometimes you go proof stubborn
You go calm, you go think am many times
Sometimes you go proof stubborn
You go calm, you go think am many times
I use akonuche o shey, o shey
Mo we oshe Dudu when my maga no pay
Leso leso ma dele mi ah (leso leso)
I'm feeling like myself, feeling like me
I'm feeling like myself, feeling like me