LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Prince of the Street

•

2025

Lazy Baby

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mentally o mentally
I'm not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody
Sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu

Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything

Na eba dem no Dey warm am Omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my maths teacher Mr Wande
Pythagorus theory I never use am one day

I no do molly again
I don stop codine
I gbayi Lola igba Loni igba n lo
If only you (can read my heart)
Ni tori e (baby, I'm hurt)
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter 'cause I've been sad

Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything

Na eba dem no Dey warm am Omo
Dnd dem no fit call am Omo

O baby Shey normal
O baby Shey normal
Shey normal
Shey normal
Shey normal

WRITERS

Ayorinde Ayodele Mafoluku, Juju the Pen

PUBLISHERS

Lyrics © CONCORD MUSIC PUBLISHING LLC, SUNDAE SONGS LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Prince of the Street

2025

01

Beginning

Ayo Maff

02

Realness

Ayo Maff, Chike

03

Felony

Ayo Maff

04

Igbalode

Ayo Maff

05

Baddo's Song

Ayo Maff, Jazzworx, Thukuthela

06

Oshimiri

Ayo Maff, BNXN

07

Panic

Ayo Maff

08

Hello

Ayo Maff

09

9 Days

Ayo Maff

10

Lazy Baby

Ayo Maff

11

Gang

Ayo Maff, Seyi Vibez

12

Crazy Kid

Ayo Maff

13

Remind Me

Ayo Maff

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist