LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Earning Wish

•

2021

Democrazy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dem all crazy (Omode yi)
This is not democracy (Scolly Entertainment)

Democrazy democrazy
I mean dem all crazy or are they not crazy
How we really got here tala mabi
Our government aren't democratic

They forcing s on us (On us)
In I'ma country issa mess (Issa mess)
Many don japa see e don red
Wey bandits dey threaten the government (The government)

I've on my grind while they tag me lazy
Lazy ass youth while I'm grinding daily
Too bad egbami k'erami
Poverty dey kill popo n pani

Many many don go
Shey make we dey talk about the one's wey dem kidnap
Shebi na the one's we know we yarn
Nobody fit to save we only Jah ayy

Dem all crazy (Dem all crazy)
This is not democrazy (This is not democrazy)
You want to see crazy
Dem all crazy (Dem all crazy)

This is not democrazy (This is not democrazy)
This is not democrazy (Not democrazy)
This is not democrazy (Not democrazy)

Democracy is about the Chibok girls
And how they took the lives of innocent
Mama Uche don go bury Uche papa
Since like Tuesday dem dey find Elizabeth

Democracy is about the president (Democracy is about the president)
On how he's dead and how he's still not dead (On how he's dead and how he's still not dead)
He still dey tour dey touchdown everywhere
Wetin dey sup for Naija very weird

As e be now yawa fit gas
E soh fun oni Burukutu k'elewe sha
No go dey leave your dogs for calabar bar bar na

As e be now yawa fit gas
E soh fun oni Burukutu k'elewe sha
No go dey leave your dogs for calabar bar bar na

Dem all crazy (Dem all crazy)
This is not democrazy (This is not democrazy)
Dem all crazy (Dem all crazy)
This is not democrazy (This is not democrazy)

This is not demo crazy
This is not democrazy (This is not democrazy)
This is not democrazy (This is not democrazy)

(Omode yi)

WRITERS

DAVID SHOKOYA, OKIKIOLU AWOYELE

PUBLISHERS

Lyrics © VUGA MUSIC INC, Sony/ATV Music Publishing LLC, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Earning Wish

2021

01

Fatherhood

Davolee

02

Yellow Card

Davolee

03

Love

Davolee

04

King Of Boys

Davolee

05

Food For Thought

Davolee

06

Situation

Davolee

07

Innocent

Davolee

08

Democrazy

Davolee

09

Till The End

Davolee

10

Play

Davolee

11

Firewood

Davolee

12

Happiness

Davolee

13

Real OG

Davolee

14

Music Business

Davolee

15

On My Terms

Davolee

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual

From This Artist