Brother I go show you love gan
Sister I go show you love gan (Okaay) (Crespin Beatz)
Mama I go show you love gan
Papa ahn ahn ahn ahn (Krrr)
Naughty by nature from my day one
You know WC no be shalanga
E go shock you say Don Jazzy sabi you
Many many times I dey labour
Cause you no go chop if you no be dagbana
The patient dog e no dey see bogoh
Yayy omo if you show me love love
Some people dey lack brother love
Omo if you show me say you sweet
Even if I be gomina lo la
I can't forget where I'm coming from
Omo if you show me love love
Some people dey lack sister love
Omo if you show me say you sweet
Even if I be gomina lo la
I can't forget where I'm coming from
Omo, if you show me love (Olohun)
I go show you double gan bobo
Then you'll know Jesus is Lord
You know I could someday now be gone
But everybody still dey sing this song
Now you know the boy is a god
Many people still dey miss the point
Thinkin' I'm here to compete
Middle fingers to your feelings
If you no dey get the money, shift
Dem dey observe make I loose guard
I dey really get what I deserve
I no come the boutique naked
So I no fit dey appreciate boxers and singlet Krr
Naughty by nature from my day one
You know WC no be shalanga
E go shock you say Don Jazzy sabi you
Many many times I dey labour
Cause you no go chop if you no be dagbana
Cause for this jungle the patient dog
E no dey see bogoh (E no deg see 'ogoh)
Yayy omo if you show me love love
Some people dey lack brother, love
Omo if you show me say you sweet
Even if I be gomina lo la
I can't forget where I'm coming from
Omo if you show me love love
Some people dey lack sister love
Omo if you show me say you sweet
Even if I be gomina lo la
I can't forget where I'm coming from
Tori pe kini won le se k'oma j'ata
Brother I go show you love gan
Sister I go show you love gan
Mama I go show you love gan
Papa ahn ahn ahn ahn (Cheqwas on the Mix)