LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Earning Wish

•

2021

Yellow Card

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Won fun ni yellow card
They sat him down
Olakira, now they wanna hop in my Maserati (Crespin Beatz)
Scolly Entertainment (Oka a y)
Rodo haha ha

Let me take you back to the ups and downs (Rodo)
To the smiles and frowns too many sacrifices
No one to fight for me no one to strike for me
They want to jazz me no alibi

Won fun ni yellow card they sat him down (Sat him down)
Olakira now they wanna hop in my Maserati
Sh'ofe ma bamija sho j'omo Abija
Rodo is now in town the pepper dey pepper dem all over

Say no be so o o
I no dey hustle alariwo o o oh (I no dey hustle alariwo o o oh)
Stack the money heavy k'owuwo o o
Lazy as Jinadu Papilo (Ahh)

T'oba fe d'omo ologo say you go hustle oh
Cause no be everything wey shine be gold (No be everything wey shine be gold)
Many people want to see you grow
The same many people still go fa'juro
T'oba tin d'omo ologo but malo foh fun won

You know have been telling dem
But they want to hear oh oh
T'ori ba pe ni'le they say
They'll match the head oh oh
They say Benin no be Edo oh oh

Sh'owa ba e wi nibi t'ofe wo
Me I no be law student so
I no fit dey judge your negligence yeah

So as I dey hustle jeje (Jeje)
Me I no dey wan use Airtel (Airtel)
So I don't take s won binu
Cause other people won ti je'gbe (Je'gbe)

Me, I no dey lick ass oh
Painting the picture like Picazo (Jeje)
Rap like a demon and sing my soul (Yeah)
The heavens go open for this kind soul

Say no be so o o
I no dey hustle alariwo o o oh (I no dey hustle alariwo o o oh)
Stack the money heavy k'owuwo o o
Lazy as Jinadu Papilo

T'oba fe d'omo ologo say you go hustle oh
Cause no be everything wey shine be gold (No be everything wey shine be gold)
Many people want to see you grow
The same many people still go fa'juro
T'oba tin d'omo ologo but malo foh fun won

Rodo
You know have been telling dem
But they want to hear oh oh
T'ori ba pe ni'le they say
They'll match the head oh-oh

They say Benin no be Edo oh oh
Sh'owa ba e wi nibi t'ofe wo
Me I no be law student so
I no fit dey judge your negligence yeah

PUBLISHERS

Lyrics © VUGA MUSIC INC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

Earning Wish

2021

01

Fatherhood

Davolee

02

Yellow Card

Davolee

03

Love

Davolee

04

King Of Boys

Davolee

05

Food For Thought

Davolee

06

Situation

Davolee

07

Innocent

Davolee

08

Democrazy

Davolee

09

Till The End

Davolee

10

Play

Davolee

11

Firewood

Davolee

12

Happiness

Davolee

13

Real OG

Davolee

14

Music Business

Davolee

15

On My Terms

Davolee

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language

From This Artist