LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

The Only Lover Boy Left (TOLBL)

•

2026

First Lady

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You be my First Lady
You be my best lady
Anytime wey I need
You go dey dey for me
Shey you get vacancy
I go dey follow your lead o
You be the air I breathe
Air I need

Shotigbo mi
Girl sho gbo mi
I'm falling
Girl, I'm falling
Shon gbomi
Girl shotigbomi
I'm calling
Girl, I'm calling

We gat one life o
I am living my life o
I want you in my life o
My life o
Just gimme one night o
One night o
I don't ever wanna fight o
For life o

You be my First Lady
You be my best lady
Anytime wey I need
You go dey dey for me
Shey you get vacancy
I go dey follow your lead o
You be the air I breathe
Air I need

You no be single lady o
But you be my fine baby
Sho de ma tele mi
Ja lo le mi
Girl you wan Injure mi
Ibadi cause seizure
This love no be leisure thing
No be leisure o

So fe je banana
Je kin fun e ni jara
Ja lo emi para o
You no sey man dey kana
So fe je banana
Je kin fun e ni jara
Ja lo emi para o
You no sey man dey kana

Shotigbo mi
Girl sho gbo mi
I'm falling
Girl, I'm falling
Shon gbomi
Girl shotigbomi
I'm calling
Girl, I'm calling

We gat one life o
I am living my life o
I want you in my life o
My life o
Just gimme one night o
One night o
I don't ever wanna fight o
For life o

You be my First Lady
You be my best lady
Anytime wey I need
You go dey dey for me
Shey you get vacancy
I go dey follow your lead o
You be the air I breathe
Air I need

WRITERS

Damilola Afolabi, Ikechukwu Eric Ahiauzu

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

The Only Lover Boy Left (TOLBL)

2026

01

Morenike

L.A.X

02

Owa

JaQi, L.A.X

03

Saint Tropez

L.A.X

04

MAGAA

L.A.X, Tml Vibez

05

Waist

L.A.X

06

IYAWO

DOTTi The Deity, L.A.X

07

Mon Bebe

L.A.X

08

Bolonese

L.A.X

09

Arewa

L.A.X

10

First Lady

L.A.X, Ric Hassani

11

Belinda

L.A.X, Olamide

12

FINE WINE

L.A.X

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist