LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

The Only Lover Boy Left (TOLBL)

•

2026

Waist

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Girl, you fine sey you burst medulla
I thank Jah and Omega
Sey you different orewa
Sey you fine like Monalisa o
Jeka lo Jeka shey kerewa
Ma je ka ma ja
I go obey like Ebenezar
I no be Casanova

Girl, you see that your waist
Make e no go to waste
Money dey inside chase
Make a bad man want to craze
Girl, you see that your waist
Make e no go to waste
Money dey inside chase
Make a bad man want to craze

Commando
Fight for you like a commando
Never play you like Ronaldo
Like e Ronaldo
Commando
Fight for you like a commando
Never play you like Ronaldo
Like e Ronaldo

My baby fine she dey pepper dem
If dey wan try Elemi lo ma re
Olo mi dun opo opo
Omo mi sure Lopo Lopo o

Oh baby o
Ori mi wu
I say there is nothing I no fit do
I be talk and do
E sure for me
Oh baby baby, call on me

Girl, you see that your waist
Make e no go to waste
Money dey inside chase
Make a bad man want to craze
Girl, you see that your waist
Make e no go to waste
Money dey inside chase
Make a bad man want to craze

Commando
Fight for you like a commando
Never play you like Ronaldo
Like e Ronaldo
Commando
Fight for you like a commando
Never play you like Ronaldo
Like e Ronaldo

Commando
Fight for you like a commando
Never play you like Ronaldo
Like e Ronaldo
Commando
Fight for you like a commando
Never play you like Ronaldo
Like e Ronaldo

WRITERS

Damilola Afolabi

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

The Only Lover Boy Left (TOLBL)

2026

01

Morenike

L.A.X

02

Owa

JaQi, L.A.X

03

Saint Tropez

L.A.X

04

MAGAA

L.A.X, Tml Vibez

05

Waist

L.A.X

06

IYAWO

DOTTi The Deity, L.A.X

07

Mon Bebe

L.A.X

08

Bolonese

L.A.X

09

Arewa

L.A.X

10

First Lady

L.A.X, Ric Hassani

11

Belinda

L.A.X, Olamide

12

FINE WINE

L.A.X

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist