I want it special for you
Sey my soul my life for you
Awa sweet live no go sour o
Kelegan ma pegan, kode kan wa o
We going stronger o kokoroko
From today on till títí láí
I bless the day that you walked into my life
And I'll be loving you títí láí
Ibi ni ma ku si mo di Mario
Mo ti mu oti Ife o den pami o
Sweet like reggae and blues
Anywhere you dey I go choose you choose you
Your love is like the sun
I be never feel this kind of love before
You gave me a taste, each day I'm wanting more
Dem no fit understand how much you bring me joy
From today on till títí láí
I bless the day that you walked into my life
And I'll be loving you títí láí
From today on till títí láí
I bless the day that you walked into my life
And I'll be loving you títí láí
From today on till títí láí o
WRITERS
Damilola Afolabi, Okeowo Oladotun Alani, Inana Raymond Jones, Abolaji Collins Kuye