Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
Ge records, you get me? Odumodublvck
What is the matter, I can give you my love
If you show me your love, I go dey hear 'til dawn
Odumodu can you be all I want?
You can put it in text I dey for bank like this (oya na receive your blessing)
Say na BTC (them say), your type na cash and carry (I'm a big girl)
We dey for VIP (big boy), the girls are climbing me
Omotena you say na BTC (them say), your type na cash and carry (I'm a big girl)
We dey for VIP (big boy), the girls are climbing me
Make dem comе with their bandana (come)
I say I go show with my nigga man (who be that?)
Who and who for thе (their papa)
who's include for the palava
who can snooze and ball with the maga na (okay)
I say I go show with my nigga man (disembark)
Who and who for thе (their papa)
who's include for the palava
who can snooze and ball with the maga na (okay)
I dey for her box eighteen o
Del Piero, (okay) Italo na Andre pelo
Pass that kele for my bro, make him dey flex, make him dey flenjor
Roll big igbo, party turn to event
Odumodublavck I dey come with my men
Na the same men wey carry my matter for head when I was in jail
Na the same girl wey pam my kala for checkpoint when i pay my-
What is the matter, I can give you my love
If you show me your love, I go dey hear 'til dawn
Odumodu can you be all I want?
You can put it in text I dey for bank like this (oya na receive your blessing)
Soft boy I need you to be pampered
I dey with men we spend money like bastard
baby can you take me right there woah
I dey feel am? Shey you dey feel am?
So long and take my wallet baby, I go give am
You want to ball with the big boys, Kono Pillars
Big name, big moves, I be Godzilla
Chai, way too many people outside (way too many people outside)
Way too many woman wan try
Can touch my baby o, eziokwu
What is the matter, I can give you my love
If you show me your love, I go dey hear 'til dawn
Odumodu can you be all I want?
You can put it in text I dey for bank like this (oya na receive your blessing)
Say na BTC (them say), your type na cash and carry (I'm a big girl)
We dey for VIP (big boy), girls are climbing me
Say na BTC (them say), your type na cash and carry (I'm a big girl)
We dey for VIP (big boy), girls are climbing me