Pour me gasoline, I'm on fire, turn me on
Sprinkle kerosene, my head dey spin bungee jump
I need a little bit of ganja to cool my stress, my head dey hot (make I light am, make I light am)
Quench that sin take ten shot
Use sharp dagger send them to the Lord, ah (make I light am, make I light am)
Pour me gasoline (make I light am), I'm on fire, turn me on
Sprinkle kerosene, my head dey spin bungee jump (oyinbo man)
I need a little bit of ganja to cool my stress, my head dey hot (oyinbo man)
Quench that sin take ten shot, use sharp dagger take them to the Lord (yes, Oyinbo man)
The very book I tore I knew it had my own name
Everything I did, I swear I did in God's name
Sacrifice my Timberland and airforce one and trek with no aim
Them been wan take advantage
Rapper wey no get money be like person with bandage
So, I don't know why they're jealous
I do know why they hate us, we came up and they fell off
They're claiming that they made us (hey)
Little boys, this must be some delusion
He cannot rap, he cannot sing
Na only wuruwuru melody he get, he cannot be (he cannot be)
If he's whack then you're dead (then you're dead)
The house wey una build I hear say e be tent (Rain, rain go away)
Nothing I dey send, held water when I spoke 'em as a guest
Pour me gasoline (make I light am o), I'm on fire, turn me on (hey)
Sprinkle kerosene, my head dey spin bungee jump (oyinbo man)
I need a little bit of ganja (oh) to cool my stress, my head dey hot (oyinbo man, kala)
Quench that sin take ten shot, use sharp dagger send them to the Lord
Look, I dey see some of the talk but I dey keep mute
E be like whack album to me I dey skip through
My story no get duplicate which is the issue
I hit the notes and get it to I'm boxing when I switch moves
They couldn't recognize the savior who's God sent
Omi olota but if e dey na to blood bend
Which is to say I master the flow connectors
I actually hold full-length when they actually hold they breathe
Only get timeless with the bars, 'cause I know
Nobody stay timeless in the chart
So I go fire power with the rhyming in the part of a bigger goal
Kicking bigger balls for that bigger post
Here I go once again, come again once again
They don't understand the "how?"
Got them feeling dumb again
Dumb, dumb, dumb, dumb, dumb, dumb, dumb, dumb, dumb, dumb again
Dumb, dumb, dumb, dumb, dumb, dumb, dumb again, dumb again
Pour me gasoline (make I light am o), I'm on fire, turn me on (turn me on)
Sprinkle kerosene, my head dey spin bungee jump (oyinbo man)
I need a little bit of ganja (oh) to cool my stress, my head dey hot (oyinbo man, kala)
Quench that sin take ten shot, use sharp dagger send them to the Lord
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
Ge records, you get me? Odumodublvck
The machine is coming, it's crazy
Everything they said is falacy