LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

THE MACHINE IS COMING

•

2025

LEGOLAS

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Bare times, bare times (bare times)
Bare times, bare times (yee)

Bare times wey I pay bride price
All the women wey I follow, them been do me one kind
I no blame them, I been dey poor
Sapa don't care, e dey wound us
But now (Amen o)
I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (see them o)
The king of my hood, I am the principal, principal, principal (I dey give them hope)
Ayy, my pain is all over now, over now
I make I mummy proud (I dey give am hope)
Because I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (dem put head)
Ayy, Legolas, Legolas (them pretend)

Full time Daddy in my house (Amen, yes)
Big time hubby to my mum (love)
I don turn her spouse (crown)
Since my papa die, na me dey pattern up
I had to loosen up
Kala please, will you save? (Maybe)
Get your money stuffed
Put away some dollars
Let's protect your son
I know your guys are much
Use your head they thought
I sure say na the same thing dem yarn Jesus
If I listen, will I have my own Galacticos?
Fatboy, Shagba, Reeplay, AG, Gusty, See team
Abj show me shege
But when in Cameroon, my babies call me Big Olembe
I came up very quickly in Ghana, I'm their new Sarkodie
Charlie, I'm clear
According to your girl

Bare times wey I pay bride price
All the women wey I follow them been do me one kind
I no blame them, I been dey poor (kala)
Sapa don't care, e dey wound us
But now
I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas (see dem o)
The king of my hood, I'm the principal, principal, principal
(I dey give dem hope)
Ayy, my pain is all over now, over now
I make I mummy proud (I dey give am hope)
Because I dey fire like I'm Legolas, Legolas, Legolas
Ayy, Legolas, Legolas

Isabella finish me because
Money no dey I have I finit all
Isabella cost
Before my Indomie no get idols
(?)
Don't let him a fall
I just figure, dey just figure
Don the first born
I just figure, dey just figure
Don the first born
I just figure
I'm the first born

WRITERS

Tochukwu Ojugwu

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

THE MACHINE IS COMING

2025

01

LEGOLAS

ODUMODUBLVCK

02

TOY GIRL

Juno, ODUMODUBLVCK, Valentino Rose

03

EARLY MORNING

ODUMODUBLVCK

04

Pity This Boy

ODUMODUBLVCK, Victony

05

WAGE WAR

ODUMODUBLVCK

06

GO REPORT

ODUMODUBLVCK

07

ISAKABA MAN

ODUMODUBLVCK, Rondodasosa

08

BALLON D OR

Odumodublvck

09

KYLIAN

ODUMODUBLVCK

10

BTC

AfroSelecta-BBK, Bobby Ibo, ODUMODUBLVCK, Sabinus

11

AJEBO HUSTLERS

Ajebo Hustlers, DanDizzy, ODUMODUBLVCK

12

BARRISTER TOFO

Falz, Odumodublvck

13

PUSSY NIGGAZ

Odumodublvck

14

JUJU

ODUMODUBLVCK, Shallipopi, Smur Lee

15

RAMADAN KAREEM

BOJ, Odumodublvck, Tolibian

16

GASOLINE

ODUMODUBLVCK, Vector

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion

From This Artist